As e dey hot: Spiderman don show for Naija

Picture wey The DAILY VENDOR ‘Pidgin’ torchlight for internet they show say Spiderman don land for Nigeria.

The person wey post the photo for internet talk say them capture the Spiderman for photo when im dey display on top fence.

Well, we no get any word for this Naija Spiderman for now, na till im fall from that fence break im two legs.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Verified by MonsterInsights